Nigerian dancer, Ude Bright Michael Ifeanyi wey don dey dance for 11 years say no be small kwesion pipo dey ask am on top im decision to begin dance wit high heels. Mr Ude Bright wey study Economics ...
Despite say im get family wey dey dance, Ernest Raja Nettey wia pipo sabi as “Official Starter” im mama neva wan gree say make im become dancer. Na so many parents neva dey support dia pikin to choose ...